Ayo SONG LYRICS

by
  • TextText file is a kind of computer file that is structured as a sequence of lines of electronic text.
  • WordUse for Microsoft Office Word or Open Office
  • PDFUse for Abobe Acrobat

Ayo - Simi Song Lyrics


Legendary beatsMy blessings come now
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me, everyday
Everything wey I touch
For this life, anything wey I want
Shey na mansion o, shey na porche o
Na me get am o
If friends dey doubt you, no mind dem
If bad belle come, make you bind dem
My time don come oo
Ayo wa ba le mi oIre ooo - ire
Ayomide o - Ayomide
Everyday ooo showers of blessings rain on me
Shey na money wey u want - Oya o
Abi o fe ra moto o
Time don come o
Oh Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking - wole wa
Prosperity something - l'on gbe wa
And blessing calling
Oh Ayo wa ba Lemi oAsiri wa a bo
Wherever we go
Victory wey no dey finish
A ni temi ni o
Loke loke - we no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole
Owo tide o
Pounds anti dollar - Temi ni o
Ayo at'alaafia - ko je Temi o
Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga
If u believe o s'amin o
Ani ko s'amin o
Ire ooo - ire
Ayomide o - Ayomide
Everyday ooo showers of blessings rain on meShey na money wey u want - Oya o
Abi o fe ra moto o
Time don come e oo - Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking - wole wa
Prosperity something - l'on gbe wa
And blessing calling
Oh Ayo wa ba Lemi oAtewo ko mi a ro
Olorire Oya ko ma ro
Emi re o eh eh
Oya dance the dance of olowo
As u go money go follow
Before u ask, God go answer
Ayo Ayo Ayo
Ayo sin mi dele o - sin mi dele o
Ola Bamidele
ParararaShey na money wey u want o - kowa o
Abi o fe ra moto o - Oya o
Time don come, joy don come
Oh Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking - wole wa
Prosperity something - l'on gbe wa
And blessing calling
Oh Ayo wa ba Lemi oOre ore ore
Ore wa ba le mi o
Make this love
Dey sweet me for body
Ife wa bale mi o
Ireti wo le mi o
Ireti wo le mi o
Ayo Ayo Ayo
Ayo wa ba le mi o

Ayo song lyrics