Koroba SONG LYRICS

by
  • TextText file is a kind of computer file that is structured as a sequence of lines of electronic text.
  • WordUse for Microsoft Office Word or Open Office
  • PDFUse for Abobe Acrobat

Koroba - Tiwa Savage Song Lyrics


I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitutionWho no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpetKoroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something
He say darling I'm watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko woleKoroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi doI no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi doKoroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something

Koroba song lyrics